Omah Lay - Temptations
Übersetzter Songtext von Omah Lay - Temptations ins Spanisch
- 886 Hits
- Veröffentlicht 2022-07-28 09:44:08
- 0 Kommentare
- 0 likes

- Omah Lay
- Temptations
- Übersetzung von: panzas
Temptations
Liedtext von Omah Lay - Temptations
(BGRZ this is a banger)
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
Por el momento, a nadie le gusta este artículo
Publicado el: 2022-07-28 09:44:08 por panzas
Tentaciones
Übersetzung ins Spanisch von Temptations
(BGRZ esto es un exito)
¿Como amas asi=
tus ojos no se secan
hoy estoy en esto
mañana en aquello
si no fuera pro ti
esperando un chico para hacerlo
en todas estas tentacione, tentaciones
dentro de mi vida, tu me sigues abrazando fuerte
tu ves en tdoas estas tentaciones, me sigues abrazando fuerte
tu ves en todas estas tentaciones, tentaciones
muy dentro de mi vida, tu me sigues abrazando fuerte
Mi rizzler
cuando me bajo, ruedo
para regresar
Oh-oh, oh, oh-oh
mi dia uno
de cuando estabas ahi
no te rindes
cuando reincido
en mis pasiones y mis plegarias
cuando no tengo ocupacion
solo tu ves mis potenciales
ni siquiera veo a mi familia
a penas posteo una foto en instagram
no puedo negar que tengo problemas tristemente
pero tu estas para mi hoy
mañana
estas por siempre
totdas estas cosas que deseas por mi
las deseo para ti
tu y yo juntos, juntos
en todas estas tentacione, tentaciones
dentro de mi vida, tu me sigues abrazando fuerte
tu ves en todas estas tentaciones, tentaciones
muy dentro de mi vida, tu me sigues abrazando fuerte
Mi rizzler
cuando me bajo, ruedo
para regresar
Oh-oh, oh, oh-oh
mi dia uno
de cuando estabas ahi
no te rindes
Kommentare
Hey! Du hast Glück, noch niemand hat diesen Artikel kommentiert. Sei der Erste und hinterlasse deinen Kommentar.
Du musst registriert sein, um Kommentare zu hinterlassen
Melden Sie sich mit Ihrem Benutzerkonto an und genießen Sie alle Vorteile.
Erstellen Sie Ihr Konto ó Einloggen / Anmelden